NAIJA POETRY SLAM

Fri, 17 Oct, 2025 at 10:00 am UTC+01:00

Ikorodu Lagos, Nigeria | Lagos

Eriata Oribhabor
Publisher/HostEriata Oribhabor
NAIJA POETRY SLAM
Advertisement
UPCOMING FOR PIN@10
NAIJA POETRY PERFORMANCE* na one of di Initiatives of Poets in Nigeria. Na through am we dey plan one ogbonge NAIJA POETRY SLAM wey go happen for October, 2025 to celebrate 10 years of PIN. We go happy to see you stand for stage perform Poetry for our own Naija / Naija Pidgin / Nigerian Pidgin. Also, we go try see sey, di prize go make sense. Meanwhile, we dey find different pipul and company wey go like to support am. In case we call you, abeg understand with us. In case you get any contact, abeg contact us.
Get ready for sometin wey get difference.
Eriata Oribhabor
Promoter, Naija Pidgin
Advertisement

Event Venue & Nearby Stays

Ikorodu Lagos, Nigeria, Ikorodu, Lagos, Nigeria

Sharing is Caring:

More Events in Lagos

ALL ABOUT HAIR
Thu, 16 Oct at 08:00 pm ALL ABOUT HAIR

Iddo, Lagos, Nigeria

The intentional boss lady
Sat, 18 Oct at 02:00 am The intentional boss lady

Federal bus stop ipaja road, Lagos, Nigeria

40th years Anniversary
Sat, 18 Oct at 09:00 am 40th years Anniversary

Elias ESTATE OFF IKORODU ROAD

Kikida 4.0
Sat, 18 Oct at 01:00 pm Kikida 4.0

Lagos Oriental Hotel, Victoria Island

SEED Business School Festival 2025 - Lagos
Sun, 19 Oct at 12:30 pm SEED Business School Festival 2025 - Lagos

Lagos Marriott Hotel Ikeja

Dispatch Riders Needed
Tue, 21 Oct at 12:00 am Dispatch Riders Needed

Agege Lagos

Real Estate Discussions and Awards (REDA) 2025
Tue, 21 Oct at 10:00 am Real Estate Discussions and Awards (REDA) 2025

Radisson Blu Hotel, Lagos Ikeja

Lagos is Happening!

Never miss your favorite happenings again!

Explore Lagos Events